2026 FIFA World Cup

32 Results / Page 1 of 4

Background

Sports

Messi Finally Talk After Spain Beat Argentina for World Cup Final

By: Esther Daniel Argentina captain Lionel Messi don finally tuk after Argentina lose 1-0 to Spain for diĀ 2026 FIFA World Cup final wey happen for United States on Sunday. Messi post im reaction online on Monday, after e no talk to journalists immediately after di match. Di Inter Miami star admit say di defeat pain well-well and e go hard to forget, but e still praise im teammates for di […]

todayJuly 21, 2026 20

Sports

Spain Don Climb Number One For FIFA World Ranking After World Cup Victory

By: Esther Daniel Spain don become di new number one team for FIFA Men's World Ranking after dem beat Argentina 1-0 for extra time to win di 2026 FIFA World Cup final for New Jersey. Ferran Torres score di winning goal for di 106th minute as La Roja carry dia second World Cup trophy. Because of di victory, Spain gather extra 121. 17 ranking points to reach 1,995.88 points. Di […]

todayJuly 20, 2026 18

Sports

FIFA Pick Vinčić to Officiate Spain vs Argentina Final Showdown

By: Esther Daniel Slovenian referee Slavko Vinčić go dey handle di big stage on Sunday as FIFA pick am to officiate di 2026 World Cup final between Spain and Argentina. Di 46-year-old go become di first Slovenian referee wey go take charge of a World Cup final and di 23rd official for history to get di honour. FIFA Chief Refereeing Officer, Pierluigi Collina, give Vinčić di news during an emotional […]

todayJuly 17, 2026 14

Sports

FIFA Pick Portuguese Officials For Argentina, Switzerland Match

By: Yusuf Abuh FIFA don do am again oh, dem go pick Portuguese match refereesĀ  go handle di FIFA World Cup 2026 quarter-final between Argentina and Switzerland. Di match go shelle on Saturday, July 11, for Kansas City Stadium. FIFA announce di appointment for one post wey dem share for X on Thursday. Joao Pinheiro go be di centre referee, while Bruno Jesus and Luciano Maia go serve as assistant […]

todayJuly 10, 2026 12

Sports

France Beat Morocco 2-0

By: Yusuf Abuh France don qualify for 2026 FIFA World Cup semi-final after dem beat Morocco 2-0 for quarter-final match wey happen for Foxborough, Massachusetts. Kylian MbappĆ© open score for 60th minute before Ousmane DembĆ©lĆ© add another goal six minutes later to seal di win for Les Bleus. MbappĆ© score di opening goal even after Morocco goalkeeper save im penalty for first half. Di result don end Morocco impressive World […]

todayJuly 10, 2026 21 7

Sports

Messi Score As Argentina Survive Egypt Scare

By: Yusuf Abuh Argentina fight back from two goals down to beat Egypt 3-2 for Atlanta and qualify for di World Cup quarter-final. Yasser Ibrahim and Mostafa Ziko bin give Egypt 2-0 lead, even as Lionel Messi miss penalty after goalkeeper save am, before Cristian Romero start di comeback with header. Messi later score di equaliser to make am nine straight games wey im don score for World Cup matches […]

todayJuly 8, 2026 15 1

Sports

Ronaldo World Cup Dream Ends

By: Yusuf Abuh Cristiano Ronaldo World Cup journey don end for heartbreak again, after Spain beat Portugal 1-0 for Dallas Stadium on Monday night, thanks to Mikel Merino late goal. Ronaldo, wey plenty people believe say na im last World Cup match be dis, try lead Portugal attack with JoĆ£o FĆ©lix and Bruno Fernandes but dem no fit score goal. Spain defence stand gidigba throughout di match, while goalkeeper Unai […]

todayJuly 7, 2026 18 1

Sports

FIFA Clear Balogun To Play Belgium

By: Yusuf Abuh US Presido, Donald Trump, like dis dey dance azonto, thank FIFA, after dem suspend Folarin Balogun one-match ban, wey go allow di USA striker play against Belgium for World Cup round of 16. Balogun bin collect straight red card after VAR review show say e step on top Bosnia defender leg during USA 2-0 win for di last-32 match. Normally, FIFA rule tuk say straight red card […]

todayJuly 6, 2026 17

Uncategorized

Haaland Scatter Brazil

By: Yusuf Abuh Norway don shock Brazil 2-1 on Sunday to qualify for FIFA World Cup quarter-final for di first time, as Erling Haaland score two goals send di five-time champions waka go house. Brazil miss beta chance to take lead before half time after Bruno GuimarĆ£es miss penalty, as both teams enter halftime goalless. After di break, Martin Ƙdegaard and Antonio Nusa control di game, with Nusa troubling Brazil […]

todayJuly 6, 2026 17

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds