Sports

Everywhere Choke As 2026 FIFA World Cup Round of 16 Dey Near

todayJuly 2, 2026 8

Background
share close

As e be like dis, na only 10 countries don already secure dia place for 2026 FIFA World Cup Round of 16, as di battle for di trophy dey hot.

Di latest teams wey qualify na USA, England and Belgium as dem beat dia opponents yesterday.

Di other teams wey don book dia tickets to di last 16 na France, Brazil, Norway, Morocco, Paraguay, Canada and Mexico.

And later dis evening Spain and Austria go later run matters by 8pm.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds