Lagos

Umahi Explain How Coastal Road Take Dey Lagos From Flooding

todayJuly 3, 2026 6 1

Background
share close

Wi Minister of Works, Dave Umahi, don water down di tuk say na di Lagos-Calabar Coastal Road project dey cause di heavy flooding wey dey for  Lagos.

Umahi clear the air on Thursday for Plateau State, wia dem go package projects

Umahi say, in fact na di road project sef dey save Lagos communities and estate from becoming river Niger

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds