DAVID UMAHI

8 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Umahi Talk Say Tinubu Back Am After Calls For Sack Over Staff Death

By: Yusuf Abuh Works Minister David Umahi don reject calls for Presido Bola Tinubu to remove am from office after di death of one female staff member for him private residence. Umahi, for one video wey trend on X on Monday, say some people try use di matter do politics but Tinubu tell am make e focus on building more roads for Nigerians. Di minister talk say power no dey […]

todayAugust 3, 2026 6

OBODO NAIJA

Federal Gornment Do Naming Ceremony For Lagos-Calabar Highway, Say Na Bola Ahmed Tinubu Coastal Highway

By: Yusuf Abuh Wi Federal Gornment don rename the Lagos-Calabar Coastal Highway as "President Bola Ahmed Tinubu Coastal Highway" to honor di presido for di project. Di Minister of Works, David Umahi, announce dis change on Thursday inside Abuja during media briefing. Umahi explain say di Ministry of Works take dis decision because of di long-standing vision wey oga Presido get to build di massive road project for di country. […]

todayJuly 17, 2026 8

Lagos

Umahi Explain How Coastal Road Take Dey Lagos From Flooding

Wi Minister of Works, Dave Umahi, don water down di tuk say na di Lagos-Calabar Coastal Road project dey cause di heavy flooding wey dey for  Lagos. Umahi clear the air on Thursday for Plateau State, wia dem go package projects Umahi say, in fact na di road project sef dey save Lagos communities and estate from becoming river Niger

todayJuly 3, 2026 10 1

OBODO NAIJA

Tinubu Approve N3.9 Trillion For 27 Road Projects

Wi federal gorment again don tell igwe to give wi oga Presido Bola Tinubu, AKA Baba Seyi di award, say so fa, im don approve 27 road project-dem inside 15 states, and all di contract money na about 3.9 trillion Naira. Oga Minister of Works, David Umahi, fry mouth tuk dis one after di Federal Executive Council meeting for Abuja on Monday. Umahi list di states where di road go […]

todayJune 30, 2026 16

National

Umahi Defend FG Roads, Tinubu Highways Go Boost Economy

Minister of Works, David Umahi, don defend Federal Government road project spending, say President Bola Tinubu four legacy highways na important economic corridors. Im talk dis one during Renewed Hope Media Tour for Ndi-Egbe Bridge site for Afikpo, Ebonyi State, wey link Ebonyi to Cross River State. Umahi still talk say dem dey build wetin fit be di longest flyover for Africa near Dangote Refinery axis of Lagos-Calabar Coastal Highway […]

todayJune 15, 2026 13

Politics

Umahi Urge South East Big Men To Support Bola Tinubu

Oga Minister of Work, David Umahi don tell im South East leaders say make dem come out with dia full chest support Bola Tinubu based on wetin di senior man don do for south east pipo. Im tuk dis one on Thursday for Enugu during di opening of completed part of di Enugu, Onitsha federal highway. Umahi come tell Hope Uzodimma to organise leaders for di zone make dem loudly […]

todayApril 3, 2026 16

Lagos

FG Don Drop N15bn To Clear Dirty, Re-Arrange Road – Umahi

Federal Goment don spend money to clear dirty and re-arrange road design for Lagos part of di Lagos-Calabar Coastal Road. Minister of Works, Senator David Umahi, talk dis one on Monday when im go check how the project dey go, as News Agency of Nigeria (NAN) report am. Umahi yarn say dem no get choice to spend di money after engineers jam old dirty dump wey don dey there for […]

todaySeptember 30, 2025 41

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds