south west

Ondo Police kpai 2 Jaguda kidnapers

todayJuly 8, 2026 7

Background
share close

Ondo State police command don do small kpachiaon rascal some jaguda boys kpai  two suspected kidnappers for  Akure–Owo Expressway, Akure North Local Government Area of di state

Command tuk tuk person, DSP Abayomi Jimoh, naim konfamate dis mata for statement on Wednesday give tori pipo, say na major breakthrough against jaguda boys.

Di senior man police tuk tuk explain sya na based on betalicious inteliigent informate dem take operate on Wednesday and record dis ogbonge success.

By Oluwatosin Ibrahim

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds