Sport Yarns

How Flamingos take  Fly Enter 2026 U-17 Women World Cup

todayJuly 12, 2026 6

Background
share close

Edited by Ebi Oboko

Nigeria U-17 women team, di Flamingos, don qualify for 2026 FIFA U-17 Women’s World Cup after dem beat Benin Republic 5-3 for second leg in Lomé, Togo.

Di victory give Nigeria 8-5 aggregate win and secure one of Africa qualification tickets for di tournament.

Queen Joseph shine well with hat-trick, while Mary Akpan Dunstan and Esther Enne Stephen also score for di Flamingos.

Di 2026 FIFA U-17 Women’s World Cup go hold for Morocco from October 17 to November 7.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds