OBODO NAIJA

Oluremi Tinubu Lunch Food Bank

todayJuly 13, 2026 6

Background
share close

By: Yusuf Abuh

Nigeria First Lady, Senator Oluremi Tinubu, A.k.a Iya kuli kuli, A.k.a Iya Alakara, A.k.a nawa mama be dis don go throw beta salutate give Kogi State Govo, Ahmed Usman Ododo for di beta National Community Food Bank wey im build for Lokoja, to stop kpaturekor doings.

Di senior woman first lady, porporly dis mata during, on ogbonge visit to inspect di  project.

She talk say di modern facility go help fight hunger and malnutrition, especially for women, children, and other vulnerable people for North-Central Nigeria.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds