Senator Oluremi Tinubu

3 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Remi Tinubu Beg Country Man Save Pregnant Women, Pikins

By: Mariam Ajayi Senator Oluremi Tinubu don raise alarm as pregnant women and pikins dey die anyhow for obodo Naija, calling on leaders and billionaires to help save lives. First Lady fire dis rifleĀ  Federal Gornment unload 215,000 pakages forĀ  pregnant womens, dat is, 40,000 mama food-support packs, plus 40,000 sets of newborn pikin clothes to share give poor mothers for every corner of obodo Nigeria. Mama Remi clear di […]

todaySeptember 15, 2026 17

OBODO NAIJA

Oluremi Tinubu Lunch Food Bank

By: Yusuf Abuh Nigeria First Lady, Senator Oluremi Tinubu, A.k.a Iya kuli kuli, A.k.a Iya Alakara, A.k.a nawa mama be dis don go throw beta salutate give Kogi State Govo, Ahmed Usman Ododo for di beta National Community Food Bank wey im build for Lokoja, to stop kpaturekor doings. Di senior woman first lady, porporly dis mata during, on ogbonge visit to inspect diĀ  project. She talk say di modern […]

todayJuly 13, 2026 20

OBODO NAIJA

Remi Tinubu Hail Fathers for Abuja

Wi First Lady, Senator Oluremi Tinubu, don salutate all fathers of di land and around di world for dia sacrifices. She put dis one for statement for Abuja, as di world dey mark fathers day, yesterday. Our mummy drop advice oh, Say make all mama and pikins, for di obodo Nigeria, make dem buy barbecue fish for our fathers, dat dose men dey try, as dem take dey chest plenty […]

todayJune 22, 2026 27

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds