By: Jolayemi Olajide
The Independent National Electoral Commission, INEC, don reopen open online portal for Abuja make all Naija pipo fit register for their 2026 voter’s card from anywhere.
Di process na, na for Pipo go just log enter di internet portal fill dia correct details, and di address wey dem put for there na im dem go use deliver the Permanent Voter’s Card, PVC, straight to their door.
INEC say dem bring this online option to make the registration process easy for everybody and to double up voter turn-out for the upcoming elections.
Now, the electoral warn everybody, make e nor be like say dem shoot bird mama fly, di portal go close kpata-kpata on the 17th of August, 2026.