OBODO NAIJA

Police Gbab 3 Railway Vandals, Recover N200m Stolen Rail Tracks for Oyo

todayJuly 15, 2026 7

Background
share close

BY Esther Daniel

State Police do small Rambo arrest three pipo wey dem suspect dem be thief, Ole railway vandal syndicate, and dem recover stolen railway tracks of N200 million for Surulere Local GOyo ornment Area.

Police tuk, tuk person, Olayinka Ayanlade, tuk say na tip-off from one sharp-eyed residentnaim dem take run di package.

According to police, early investigation show how dem take thief di track from Niger before dem carry enter enter Oyo State.

And dat dem wan bin come sell am for lagos, before police con burst dem.

 

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds