OBODO NAIJA

Ogun State King Back Adebutu for 2027 Ogun Gofnorship Race

todayJuly 20, 2026 8

Background
share close

Senior man Alake and Paramount Ruler of Egbaland, Oba Adedotun Gbadebo, don publicly support PDP gofnorship candidate, Hon. Oladipupo Adebutu, ahead of di 2027 Ogun election.

Oba Gbadebo give im support  when Adebutu and im campaign team visit di Egba Traditional Council to collect  royal Avian.

Di monarch praise di Adebutu family, describing dem as people wey get long history of generosity and commitment to Egbaland development.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds