By: Yusuf Abuh
United States President Donald Trump don write President Bola Ahmed Tinubu, praising am for wetin e call strong leadership on behalf of Nigerian people.
Special Adviser to di President on Information and Strategy, Bayo Onanuga, tok for statement on Wednesday confirm di letter.
According to di statement, Trump commend Tinubu for di way e dey lead Nigeria.
Di full details of wetin Trump write for di letter never come out.