Lagos

Lagos Gornment Open New Olusosun Road For Waste Management

todayJuly 29, 2026 6

Background
share close

By: Yusuf Abuh

Lagos State Gornment don commission di new 1.2-kilometre access road inside Ojota, to make waste management easier across di state.

According to report dis new road go make possible for betaliocious waste management inside di obodo Nigeria.

LAWMA Managing Director, Dr. Muyiwa Gbadegesin, naim sorosoke dis mata as im ma go inspect di road.

Oga Gbadegesin sef con say dis road go make waste movement smooth for di obodo Lagos.

 

Read similar tori for here: https://konfamfm.com/lagos-govt-gbab-12-people-wey-dey-throway-dirty-anyhow/

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds