Lagos

How NDLEA kramp Businessman With 1.55kg Cocaine For Lagos Airport

todayAugust 17, 2026 4

Background
share close

By: Kofoworola Olayinka

NDLEA don kramp 48-year-old businessman, Nwankwo Onyebuchi, with tins, 1.55 kilogram cocaine hide am inside di bag, wan bin fly from Lagos airport.

NDLEA, Femi Babafemi na im yarn dis mata say dem arrest di man for departure hall of Terminal II.

Babafemi say Onyebuchi, wey dey do marble business for Lagos, as im enter airport, na dem suspect am, dem search con see exabits

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds