LAGOS AIRPORT

6 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

NDLEA Seize N6.2bn Dangerous Drugs For Lagos Airport

By: Mariam Ajayi NDLEA operatives don arrest 49-year-old drug kingpin Akinbile Kazeem Aikins for Murtala Muhammed International Airport after dem catch am with N1.5bn Captagona pills from Ghana wey e hide inside local soap. NDLEA spokesman Femi Babafemi say Aikins confess say e wan supply di drugs for Northern Nigeria. For another operation, NDLEA and Nigeria Customs seize over 3.9 million Tramaking and Tapentadol tablets worth N4.6bn inside four abandoned […]

todayAugust 31, 2026 9

OBODO NAIJA

FAAN Say Uber, Bolt No Ban For Nigerian Airports

By: Mariam Ajayi Federal Airport Authority of Nigeria, FAAN, don clarify say e no impose blanket ban on Uber, Bolt and other e-hailing services for Nigerian airport, as e say di ongoing engagement with operator na to protect passenger safety and ensure orderly airport operation. FAAN make di clarification on Thursday in a statement signed by dia management, following report and public criticism over restriction on e-hailing service at some […]

todayAugust 20, 2026 15

Lagos

How NDLEA kramp Businessman With 1.55kg Cocaine For Lagos Airport

By: Kofoworola Olayinka NDLEA don kramp 48-year-old businessman, Nwankwo Onyebuchi, with tins, 1.55 kilogram cocaine hide am inside di bag, wan bin fly from Lagos airport. NDLEA, Femi Babafemi na im yarn dis mata say dem arrest di man for departure hall of Terminal II. Babafemi say Onyebuchi, wey dey do marble business for Lagos, as im enter airport, na dem suspect am, dem search con see exabits

todayAugust 17, 2026 13

OBODO NAIJA

FG Promise Beta Hajj Terminal For Lagos Airport

By: Yusuf Abuh Federal Government don reassure Nigerians say e go continue to upgrade aviation infrastructure, as work to rehabilitate di Hajj Terminal for Lagos airport don progress well. Minister of Aviation and Aerospace Development, Festus Keyamo, knack dis tori when im go inspect di upgraded terminal on Wednesday. Keyamo press tuks say di government remain committed to improving airport facilities and giving passengers beta services.

todayJuly 23, 2026 14

Lagos

NDLEA Kramp Brazil Businessman

Operatives of National Drug Law Enforcement Agency don arrest a 41-year-old Nigerian businessman, Abugu Ikechukwu, for Lagos airport say dem gbab am with liquid cocaine inside shirts and towels. According to NDLEA tuk, tuk, Femi Babafemi, Di man, just land for Murtala Muhammed International Airport from Brazil via Ethiopia, wan bin dodge enter Nigeria, not knowing say mehn dey at alert for di airport. Babafemi say dia test confirm di […]

todayJune 15, 2026 12 12

Local

Indian Man and 3 Others Arrested as NDLEA Seize Tramadol Worth N3.9bn for Lagos Airport

One Indian businessman, Gupta Ravi Kumar, together with three Nigerians, Ogunlana Noah Olanrewaju, Olushola Idrees Kayode, and Bakare Korede Muheeb don land for wahala as NDLEA arrest all of dem because of big seizure of 2,248,000 pills of Tramadol (200mg/225mg) for Murtala Muhammed International Airport (MMIA), Ikeja, Lagos. According to wetin NDLEA talk, the Tramadol shipment, wey dem say get street value of about ₦3.99 billion, come from Delhi, India. […]

todaySeptember 15, 2025 39

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds