OBODO NAIJA

FG Announce Ogbonge $1bn Funds Wey Dem Wan Use Help Poor Pipo

todayAugust 27, 2026 8

Background
share close

By: Yusuf Abuh

Federal Gornment don launch $1 billion Renewed Hope Social Protection Programme to help poor Nigerians.

First Lady Oluremi Tinubu, AKA iya Alakara naim porporly dis mata on Wednesday for Presidential Banquet Hall, State House, Abuja, say dis project wey dem call HOPE-SP go helep create ogbongelicious small businesses for country man and woman.

Iya Oluremi say di programme go listen to di specific needs of poor families before gornment action, dis one mean say everybody go dy feed demselves.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds