OBODO NAIJA

Where Petrol Subsidy Money Dey Go??

todayAugust 31, 2026 5

Background
share close

By: Mariam Ajayi

 Advocate of Nigeria (SAN) and popular human rights lawyer, Femi Falana, don throw heavy mouth give goment again.

Di man tuk say since dem commot fuel subsidy, all di big-big money wey dem talk say dem dey save, where e dey enter? Because e no dey reach ordinary Nigerians pocket.

E drop dis yarn on Sunday during one TV interview.

He say make nobody dey tell Nigerians say make dem dey wait like mumu again, because di waiting don too much, hunger and suffer dey kpai Nigerians up and down.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds