Sports

FIFA Accept NFF Oga Dem Quit Notice

todaySeptember 2, 2026 4

Background
share close

By: Mariam Ajayi

FIFA don finally collobi letter from NFF big ogas for Switzerland, as dem promise to join bodi with Naija to reset wi local football.

NFF image-maker, Dr Ademola Olajire konfamate di development Tuesday, as Sports Commission oga, Shehu Dikko lead delegation go FIFA House for Zurich link up with FIFA Presido Gianni Infantino.

Dikko and im team, including Bukola Olopade, Dr Emmanuel Ikpeme and lawyer Okey Obi, don explain di challenges wey Nigerian football dey face and plans to bring better days.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds