OBODO NAIJA

ATSSSAN Don Hold Strike Wey Dem Plan Against Air Peace

todaySeptember 4, 2026 2

Background
share close

By: Mariam Ajayi

ATSSSAN don suspend di strike wey dem plan against Air Peace, after dem meet with Police IG Olatunji Disu, , for Abuja.

Di union say police don ask both sides to maintain peace while investigation into di August 11 picketing continues.

ATSSSAN say dem use di meeting explain dia own side of wetin happen during di incident.

Di suspension mean passengers no go face di planned strike for now.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds