By: Mariam Ajayi
Naija UN envoy, Ambassador Jimoh Ibrahim, say Presido Bola Tinubu and hin family fit move freely for America during UN General Assembly.
Ibrahim tuk say Nigerian Mission for New York never receive any notice from US government say dem wan restrict Tinubu movement during di UN meeting.
E explain say agreement between UN and US protect representatives of member countries and dia families from movement restrictions while dem dey attend official UN business.