Presido Bola Tinubu

4 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Tinubu Leave France, Dey Go Lagos For Political Meetings

  By: Mariam Ajayi Presido Bola Tinubu don round off im vacation for France, as e don comot Paris dey head Lagos, where e dey expected to meet political big men and im loyalists ahead of 2027 election. According to statement wey im Special Adviser on Information and Strategy, Bayo Onanuga, release on Tuesday, Tinubu plane go land for Murtala Muhammed Airport, Lagos, later today. Tinubu comot Abuja on August […]

todaySeptember 29, 2026 8

Politics

Shettima Tell Kwara Politicians Make Dem Settle Election Mata

By: Ayobami Dada Vice Presido, Kashim Shettima say Presido Bola Tinubu don show political maturity by forgiving northern govos wey no support im presidential ambition for di 2023 election. Shettima tok dis one on Wednesday for Ilorin during di turbanning of Kwara State Governor, AbdulRahman AbdulRazaq, as Sardauna of Ilorin Emirate by di Emir of Ilorin, Alhaji Ibrahim Sulu-Gambari. As 2027 election dey come closer, Shettima tell politicians make dem […]

todaySeptember 17, 2026 11

OBODO NAIJA

US No Fit Hold Tinubu And Hin Family For UNGA

By: Mariam Ajayi Naija UN envoy, Ambassador Jimoh Ibrahim, say Presido Bola Tinubu and hin family fit move freely for America during UN General Assembly. Ibrahim tuk say Nigerian Mission for New York never receive any notice from US government say dem wan restrict Tinubu movement during di UN meeting. E explain say agreement between UN and US protect representatives of member countries and dia families from movement restrictions while […]

todaySeptember 7, 2026 14

OBODO NAIJA

Dele Momodu Say Tinubu Fail Beta Style For Osun Election

ADC chieftain, Dele Momodu, don describe Gorfnor Ademola Adeleke victory for di Osun gorfnorship election as sabi man doings say oga Presido Bola Tinubu, and di All Progressives Congress, APC nor get level. Im fry dis mata for TV sit down tuk on Monday, Momodu say di result suppose make APC guige dia guard, if not dem go cry. Momodu, wey support Adeleke before di election, talk say di contest […]

todayAugust 18, 2026 14

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds