Sports

Tyson Fury Say Joshua Fight Don Cancel, Call Usyk for Third Fight

todaySeptember 8, 2026 3

Background
share close

By: Ayobami Dada

Tyson Fury on Sunday say im fight with Anthony Joshua don collapse because dem never agree on where to hold di bout.

Fury also call out Oleksandr Usyk for third fight, after negotiations for Joshua fight stall over venue.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds