OBODO NAIJA

Keyamo Tell Everybody Make Dem Condemn Attack On Peter Obi

todaySeptember 9, 2026 2

Background
share close

By: Adekunle Damilola

Minister of Aviation and Aerospace Development, Festus Keyamo, don call for fairness and consistency for how media dey report political matters.

Keyamo make di call while condemning di disruption of NDC presidential candidate Peter Obi  planned visit to Benue State.

Im say whether na internal disagreement for NDC or supporters of APC and other rival parties cause di incident, nobody suppose tolerate am for democracy.

Keyamo say di reported attempt by angry protesters to stop Obi from reaching di venue of im visit must be condemned by everybodi.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds