Sports

Fury and Joshua Fix December 12 For Dia Heavyweight Fight

todaySeptember 18, 2026 2

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Boxing fans don rush go buy off all di hotel rooms inside Cardiff town ahead of di December 12 fight between Anthony Joshua and Tyson Fury.

Papa Emeka, and Mummy Ife wey dey plan carry  side chick and cock  go for dirty December, abort plans, abort plans, Cardif don cast like dis.

Di Welsh capital  don bring body out say dem go use dia  Principality Stadium host di big heavyweight fight.

Now nobody  dey tuk about di  New York Madison Square Garden mata again for di fight.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds