Sports

Cardiff Principality Stadium Jump Enter Save Fury vs Joshua Fight

todaySeptember 15, 2026 3

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Cardiff Principality Stadium jump enter center ring to save di heavy clash between Tyson Fury and Anthony Joshua after Wembley Stadium curfew almost scatter di match.

Eddie Hearn and AJ don swear say di fight must happen for UK soil, but main broadcaster Netflix wan make di boxers fight by 2 AM midnight, so dat American fans fit watch di match live for dia own time zone

While London Wembley Stadium say dem no fit break dia strict night-curfew rules for anybody, di bosses for Wales stadium don agree say 2 AM midnight fight no be issue at all.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds