OBODO NAIJA

Tinubu Reforms Dey Make Airfares Come Down

todaySeptember 23, 2026 2

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Minister of Aviation and Aerospace Development, Festus Keyamo, say Tinubu reforms for aviation sector don make airfares come down.

E tuk say  dis move don attract new airlines plus aircraft enter Nigeria market.

Keyamo talk this for Abuja as Naija aviation market now rank fourth-largest for Africa, with more than 18.8 million domestic and international passengers recorded for 2025.

FAAN say di figure represent 11.9 per cent increase compared with di previous year, as more airlines and aircraft dey enter di Nigerian market.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds