By: Mariam Ajayi
Seniorman presidential candidate of the Naija democratic Congress, Peter Obi don use hand role head insist say hin no borrow or issue any bond for Anambra during hin eight years as governor.
Im fire dis mata for TV sit down tuk, even as di anambla gornment dey release evident, Obi say, when e comot for office for March 2014, hin settle all salaries, pensions, gratuities or verified contractors’ bills.
The former govo dey respond to Anambra State Gornment wey claim say his administration leave debts and other liabilities wey later governments don dey pay.