OBODO NAIJA

Breaking News: DSS Drag Five Suspects Go Court On Top 20 NYSC Members Kidnap

todayOctober 20, 2026 5

Background
share close

Di Department of State Services, DSS, don gbab five suspects wey dem accuse say dem get hand for di kidnapping of 20 prospective NYSC members for Imo State.

Security operatives arrest di five suspects for intelligence-led operations wey dem carry out between October 10 and 14 for Rivers and Abia States.

Di case concern di abduction of 20 prospective corps members, while details of wetin happen and di suspects’ roles never fully come out.

More details dey come out as di matter sti dey go on.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds