OBODO NAIJA

Presido Tinubu Say E No Regret Fuel Subsidy Removal

todayOctober 20, 2026 5

Background
share close

Wi oga Presido Bola Tinubu don drop in mouth odour again scata table, say hin nor get any regret say e remove fuel subsidy, and Nigeria no go ever go back to am again.

E say any attempt to bring fuel subsidy back to like asking biblical Moses make e turn back go Egypt.

Tinubu porporly dis one for Abuja during one evening meeting with di city boys movement to push for im re-election for 2027.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds