OBODO NAIJA

Tinubu Tell City Boy Movement Say Nigeria Must Win 2027 Election

todayOctober 20, 2026 4

Background
share close

Presido Bola Ahmed Tinubu on Monday, October 19, for Presidential Villa, Abuja, tell leaders of City Boy Movement say Nigeria must win di 2027 election before any candidate win.

Tinubu tok say dem no dey campaign for am alone, but dem dey fight for dia own future and di future na wetin e call “Renewed Hope.”

E urge di group to carry di message go meet young Nigerians, as e insist say di country no go move backward.

Di City Boy Movement na youth political group wey dey mobilise support for Tinubu and im re-election bid.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds