Lagos

Lagos Police Gbab Two Suspected Cultists, Recover Pistol for Ajah

todayOctober 21, 2026 4

Background
share close

Di Lagos state police do small robocop doing don go kramp  two suspected cult  jaguda boys, Idris Rasak, , and Ibrahim Kazeem, around Addo Road, Ajah, Lagos.

Na di state police tok tok pesin, SP Abimbola Adebisi, porporly dis update, say operatives of di Violent Crime Response Unit naim do di arrest based on correct infomate wey reach di police table.

Di police say di suspects confess say dem belong to Eiye confraternity and lead officers go Waterside area of Addo, Ajah, where dem recover one locally made cut-to-size pistol.

Di Lagos State Commissioner of Police, CP Tijani Fatai, say police investigation still dey go on to find out more about di suspects and other pesins wey fit connect to di alleged crime, as e urge residents to dey give police useful information.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds