CULTISM

6 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos Police Gbab Two Suspected Cultists, Recover Pistol for Ajah

Di Lagos state police do small robocop doing don go kramp  two suspected cult  jaguda boys, Idris Rasak, , and Ibrahim Kazeem, around Addo Road, Ajah, Lagos. Na di state police tok tok pesin, SP Abimbola Adebisi, porporly dis update, say operatives of di Violent Crime Response Unit naim do di arrest based on correct infomate wey reach di police table. Di police say di suspects confess say dem belong […]

todayOctober 21, 2026 12

Lagos

Police Gbab 4 Suspected Cultist For Lekki, Ajah Area

Lagos State Police Command  don do small Rambo go kramp  four suspected cultists jaguda boys, say dem bin dey do jaguda doings for  Lekki, Ajah and Elemoro area. According by statement wey police tok tok pesin, Adebisi Abimbola release say dem arrest one Arisekola Ojo, Oluwatobi Oyewole, Oluwaseyi Odunewu and Olumagba Ifatope. Abimbola konfamate say police nor be winch say na information wey di suspects by diasef give during di […]

todayOctober 13, 2026 10

OBODO NAIJA

Jigawa NYSC Warn Corps Members Against Cultism

By: Mariam Ajayi Jigawa State NYSC Coordinator, Muhammad Baba, don warn corps members say make dem no involve demself for cultism and other bad behaviour wey fit cause wahala and disturb peace for orientation camp. Baba give di warning on Friday during di swearing-in ceremony of 2026 Batch C Stream 1 corps members for NYSC Permanent Orientation Camp, Fanisau, Dutse, di state capital. Before di warning, Justice Amina Dahiru, wey […]

todayOctober 2, 2026 18

Lagos

Suspected Cultists Kpai One Man For Ikorodu

By: Mariam Ajayi Suspected cultists allegedly , don go kpai persin, wey name na  Tosin.  after dem rob am for Egbin area of Ijede, Ikorodu, on Tuesday, September 15. Tosin reportedly, just  travel from Ondo State come attend one event for the community, as im just comot di party go one side na dis badness hapun. According to  source say some Jagudas  allegedly attack am, collect im gold chains, mobile […]

todaySeptember 23, 2026 17

Lagos

Tragedy For Lekki: Plenty People Die As Chaos Burst Out, Video Don Shake Internet

Wahala for Lagos as cult boys turn festival to battle ground wey lead to multiple deaths. Some people wey join for the family wey organize the festival and wey dem believe say dem dey part of different cult groups for Lagos don hijack the celebration and turn am to cult supremacy fight. One resident wey beg say make him name no show because of how sensitive the matter be talk […]

todaySeptember 4, 2025 57

National

Police Catch Suspected Student Cultists With Human Skull and Gun for Akwa Ibom

Police for Uyo, Akwa Ibom State don arrest seven suspected student cultists wey dem catch with human skull and gun. For statement wey come from the state Police Public Relations Officer, Timfon John, on Monday, talk say the suspects na members of Ku Klux Klans, KKK, confraternity and dem catch them on August 28, 2025, after one student wey don commot hand from the cult report them give police. The […]

todaySeptember 2, 2025 69

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds