US Oga Secretary of State, Marco Rubio, don fry mouth tok say, e go dey very hard to end di war for inside iran .
Hin porporly dis mata give US news tatafo pipo.
US dey insist say dem go continue to press Iran until dem stop to dey attack ships for Strait of Hormuz.
Mean wider Iran Foreign Minister, Abbas Araghchi, dey press yarns until US agree to Iran term, dem ma ready to fight till di end of di world.