MIDDLE EAST WAR

17 Results / Page 1 of 2

Background

obodo oyinbo

Trump Explain How di War for Iran Go Take End

US Presido, Donald Trump don drop mouth odour say di war with Iran go soon end and leak sand swear say Tehran nor go ever get nuclear weapon. Im fire dis mata for hin Truth Social dat, Iran tru-tru  dey feel US oddour for di straight of Hormuz. Meanwider, Iran revolutionary guard  drop open letter for US voters, begging dem make dem change am for Trump gornment for di upcoming […]

todaySeptember 30, 2026 10

obodo oyinbo

Childrensis For Iran Don Resume School

Pikin dem for Iran don return school on Wednesday after months wey war for Middle East force schools to close, including one attack on school wey kpai about 150 pipu. For Minab on Wednesday, Iran Vice Presido for Science and Technology, Hossein Afshin, ring school bell to mark di start of di new term, while Presido Masoud Pezeshkian hold di official welcome ceremony two days earlier before e travel go […]

todaySeptember 24, 2026 9

obodo oyinbo

China Ready To Protect Iran Rights

China Foreign Minister, Wang Yi, say Beijing ready to hellep protect Iran rights as e meet Iran Foreign Minister, Abbas Araghchi, on Wednesday for China. Wang say China ready to tok and work with Iran and make sure say Iran legitimate right dey protected. Di meeting come as China dey try help find way to settle di war between Iran and America. Di talks happen one week before China Presido, […]

todaySeptember 17, 2026 9

obodo oyinbo

Iran And America Start Another Round of War

By: Damilola Adekunle Iran and America don exchange fresh blows again as Tehran attack US targets for Middle East, following American strikes on Iranian oil tanker. Iran Revolutionary Guards tok say dem attack 20 US vessels around Strait of Hormuz, as dem also target an American military base for Jordan. Di US military tok say Iran first target one of di warships, as di fresh attacks don push oil price […]

todaySeptember 9, 2026 8

obodo oyinbo

Qatar Cry Out Say Iran And US Dey Spoil Business For Dem

By: Yusuf Abuh Oya oh, Middle East dey boil like dis, pepper bodi everywia as  Qatar Foreign Ministry spokesperson, Majed Al-Ansari, dey cry give US make dem calm down for di Strait of Hormuz, say oil business dey suffer. According by di oyinbo wey dem speak news statement, “industrial catastrophe naim dey hapun for di strait of Hormuz. Kpler data show say na only about 10 cargo ships dey manage […]

todaySeptember 8, 2026 12

obodo oyinbo

President Trump Rake Say Na US dey Control Di Strait Of Hormuz

By: Yusuf Abuh US Presido, Donald Trump like dis dey rake say, di situation with Iran dey go fine, claiming say US forces naim sti dey in total control of di Strait of Hormuz. US military also fire two Hellfire missiles inside on steering part of one Panama-flagged cargo ship wey dey try enter Iranian port after di vessel ignore warnings. Iran, meanwhile, don demand make US end di war […]

todayAugust 12, 2026 13

obodo oyinbo

Open Hormuz Strait Now or Face Serious Attack, Trump Give Iran Hot Warning

By: Olabisi Olatunji US Presido Donald Trump don give Iran strong warning say if dem no reopen di Strait of Hormuz very soon, America go hit dem hard, as e yarn during for TV siddun tuk on Tuesday for California. Trump tok say negotiations still dey happen between America, Iran and Oman because all sides dey find temporary agreement wey go make di important sea route open again. tension. Di […]

todayAugust 5, 2026 13

obodo oyinbo

World Energy Oga, Birol Fry Mouth On How Middle East War Fit Spoil Things

By: Yusuf Abuh Di head of International Energy Agency, Fatih Birol, don warn say global energy security fit face serious threat if US-Iran tensions no reduce and oil flow through Strait of Hormuz no improve. Birol put for statement say di world need to worry about oil supply if di situation no change in di next few weeks. His warning come as US attacks on Iran continue, while Tehran dey […]

todayJuly 17, 2026 16

obodo oyinbo

US Dash Saudi $1.96bn Weapon Package

United States don approve $1.96 billion weapon package giv Saudi Arabia on Wednesday, make e boost im air defence, as war for Middle East dey become more serious. For inside statement, di US State Department talk say di $1.96 billion weapon package no be just to arm Saudi, but to make am one of America strongest padi for di Gulf region. Dis move come as Iran-backed Houthi fighters fire missiles […]

todayJuly 16, 2026 18

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds