OBODO NAIJA

Health Minister Say Make Nobody Panic For Di Ebola Mata

todayOctober 23, 2026 6

Background
share close

Federal Gornment don drop mouth ordour  say no cause for alarm, dis Ebola mata wey pipo don dey fear up and down, say na one case dem don konfam and no need to do social distancing for di obodo Nigeria.

Coordinating Minister of Health and Social Welfare, Dr. Muhammad Pate,  naim porporly dis update again, say like dis na di gornment dey active untop di mata.

Hin press tok  say any new decision, including whether dem go stop Obule doings for di obodo naija, na based on expert report dem go take run am.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds