Sports

Ndidi Score as Beşiktaş Draw 2-2 With Crystal Palace

todayOctober 23, 2026 7

Background
share close

Super Eagles captain, Wilfred Ndidi, don score im first goal for Beşiktaş dis season, as dem play 2-2 draw wit Crystal Palace for Europa League match on Thursday night.

Ndidi put di Turkish club for front just before half-time, but Crystal Palace score two quick goals after di break through Yéremi Pino and Jean-Philippe Mateta.

Beşiktaş  substitute, Junior Olaïtan, later score to rescue one point, as Ndidi describe di match as good, despite im team slow start for both halves.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds