Sports

Edo Queens Petition CAF Make Dem Cancel Final Match

todayOctober 30, 2026 6

Background
share close

Edo Queens don petition CAF to cancel di continuation of dia WAFU B Women’s Champions League final against Ghanaian side, Ampem Darkoa Ladies.

Di original match happen on September 5, 2026, for Ouagadougou, Burkina Faso, and end 2-2. Edo Queens later win di penalty shootout 4-1, But CAF order dem to continue di match from extra time, after cancelling di penalty result.

Di continuation happen for Cairo, Egypt, on October 29, and Ampem Darkoa win 3-2.

Edo Queens say CAF decision no follow proper rules, especially di change of venue without required WAFU B confirmation.

Di club don ask CAF to cancel di result and declare dem champions or order another match.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds