Politics

Okorocha Drag Uzodimma Say E Never Win Election Before

todayOctober 30, 2026 5

Background
share close

As court don comot Gov Hope Uzodimma name as APC candidate for Imo West senatorial race and recognize di before before Imo State Gov, Senator Rochas Okorocha, as di party candidate, Okorocha don fire back.

Yesterday, Thursday, October 29, 2026, Okorocha yarn di matter for  siddon tok with tori pipo.

E point finger Uzodimma, claim say di gov never win any election by imsef. E allege say wetin Uzodimma dey do na to put one pesin for one room make am write election results for all di zones.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds