Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
One faction chairmo for Adamawa state Africa democratic Congress, ADC, Raji Zumo, don announce say dem don suspend former Vice President Atiku Abubakar.
Dem make di announcement for press conference wey hapun on Monday.
Di ADC faction chairmo, also suspend former SGF Babachir Lawal and party transition committee chairmo, Sadiq Ibrahim.
According to am, di reason be say dem dey cause division for di party.
Written by: News Author
Adamawa ADC crisis ADC internal conflict African Democratic Congress Nigeria Atiku Abubakar suspension Babachir Lawal suspension
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026