Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
African ministers of solid minerals don re-elect Nigeria Minister of Solid Minerals, Dr Dele Alake, as Chairmo of Africa Minerals Strategy Group (AMSG).
Dem re-elect am for di 2026 AGM wey sup for Riyadh, Saudi Arabia, during Future Minerals Forum, afta e don first serve as pioneer chairman since 2024.
Speaking on Sunday afta di elections, Alake urge African countries make dem join hand use solid minerals push economic growth and industrial development across di continent.
Written by: News Author
African Ministers AMSG Chairperson Dele Alake Nigeria Government
todayJanuary 19, 2026 2 4
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025