National

AGF Fagbemi Push For Community Justice, Say Time Don Reach For State Police

todayApril 13, 2026 4

Background
share close

Naija Attorney-General and Minister of Justice, Lateef Fagbemi, don share update say di Naija security problems, only federal gorment nor go fit run am, say men need to put hand.

Im yan dis one for di 2026 Law Week of di Nigerian Bar Association, Sokoto branch.

According to am, many serious security problems dey start normally start from local level, family palava and resource control.

E call for strong community justice system and say make pipo revive idea of state police as part of solution.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app