Lagos

Lagos Police Clear False Alarm Say Area Dey Free From Cult Operations

todayApril 13, 2026 15

Background
share close

Lagos State Police Command don clear air on di rumour wey fly say cultist wan test dia power for Shitta, Akerele, Itire/Aguda and Ishaga  area, say di report na false alarm.

Dis one di police put for statement wey di police tuk tuk person, PRO Abimbola Adebisi release to tori pipo on Monday

Say, CP Tijani Fatai don order heavy security presence, with plenty patrol and better monitoring for all those areas.

PRO Abimbola Adebisi advise people make dem ignore fake news and report anything suspicious to police emergency lines.

Written by: News Author

Rate it

Similar posts

Lagos

Police Grab Four Notorious Cult Boys With Loaded Guns Inside Ojo

Lagos State Police Command don catch four men loaded with guns and bullets inside one hotel for Ajanmgbadi, Ojo area. According statement wey Police tuk, tuk, ABIMBOLA ADEBISI, release, Di suspects Emmanuel Nwokolo, Ayola Israel, Ebuka Nnamdi, and Chinedu Okafor, confess say dem belong to di dreaded Aiye Confraternity and […]

todayJune 2, 2026 13


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds