National

AICAN Contractors Block Ministry of Finance Over ₦4 Trillion Gbese

todayJanuary 19, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Indigenous contractors wey dey under All Indigenous Contractors Association of Nigeria (AICAN) don block Federal Ministry of Finance for Abuja on Monday.

Dem dey protest say gornment never pay di over ₦4 trillion wey dem suppose pay for work wey contractors don finish.

AICAN presido, Jackson Nwosu, break di mata for protest ground say dem dey face wahala like debt, say pipo wey dem dey owe dey drag dem, because gornment never keep payment promise.

 

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app