Sports

Alcaraz Make Strong Return, Beat Rinderknech For Doha Open First Round

todayFebruary 18, 2026 9

Background
share close

By: Esther Ayoola

World number one , Carlos Alcaraz don start im betterlicioius doings again oh, afta Australian Open win,  beating Arthur Rinderknech 6-4, 7-6 (7/5) for Doha first round on Tuesday.

Yarning with tori pipo after di match, E explain dat, e no easy oh, because Arthur na strong player wey nobody wan jam for first round.

Alcaraz tuk say e happy say e fit remain calm for di match, positive, and play correct tennis.

For next round, e go face French player Valentin Royer wey rank 60.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app