Sports

Area Scarra As Speed Darlington And Carter Efe Clash

todaySeptember 30, 2026 7

Background
share close

Carter Efe and Speed Darlington don show demsef unto who get mouth odour pass for dia  Ring Independence Day fight press conference wey happen for Tuesday.

Dis one sef hapun for Balmoral Convention Centre, Sheraton, Ikeja, Lagos, ahead of dia October 1 fight.

Di matter get worse when Speed Darlington kick birthday cake wey dem bring for Carter Efe presentation, while Phyna and Nkechi Blessing sef exchange hot words.

Pipo dey Argue say na Carter Efe mouth smell pass, others dey say na Speed Darlington.

 

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds