carter efe

5 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Phyna Beat Nkechi Blessing For Chaos For Ring

By: Mariam Ajayi Omo, everywia scatter for Lagos as reality TV star Phyna run actress Nkechi Blessing for ring make her cry wetin nor gud  on top Independence Day. Na so Phyna kpake  ₦50m after winning di fight for di celebrity chaos fight, sharply sharply she chose next opponent  say na Etinosa . Skit maker Carter Efe  sef show Speed Darlington pepper as im give am heavy TKO make Speed […]

todayOctober 2, 2026 12

Sports

Area Scarra As Speed Darlington And Carter Efe Clash

Carter Efe and Speed Darlington don show demsef unto who get mouth odour pass for dia  Ring Independence Day fight press conference wey happen for Tuesday. Dis one sef hapun for Balmoral Convention Centre, Sheraton, Ikeja, Lagos, ahead of dia October 1 fight. Di matter get worse when Speed Darlington kick birthday cake wey dem bring for Carter Efe presentation, while Phyna and Nkechi Blessing sef exchange hot words. Pipo […]

todaySeptember 30, 2026 12

Entertainment

Carter Efe Vow Say E Go Beat Speed Darlington For Ring

Nigerian content creator Carter Efe don vow say e go beat entertainer Speed Darlington when dem enter ring on October 1, tok say na because Speed dey talk about Burna Boy anyhow. Carter tok dis one for heated face-off with Speed ahead of dia celebrity boxing fight wey go hold for Federal Palace Hotel, Lagos. For di face-off, Speed Darlington tell Carter say na beating e go use beat am, […]

todaySeptember 11, 2026 13 2

Entertainment

Davido Say Nobody Fit Beat Am for Free and Fair Election

By: Esther Daniel Afrobeats star Davido tok during one livestream with content creator Carter Efe say nobody fit beat am for any free and fair election, but im no get plans to join politics now because e believe say Nigeria election process no straight forward. Di singer say im rather focus on im music career until elections for Nigeria become free, fair and transparent. Davido add say im no fit […]

todayAugust 5, 2026 19 3

Sports

Carter Efe Beat Portable For Celebrity Boxing Match.

Portable finally jam im match for ring on Friday night as Carter Efe scatter am for all three rounds, come collect clean victory by unanimous decision for Chaos in di Ring 4 wey happen for Federal Palace Hotel, Victoria island. All three judges give Efe 30-27, as Portable lose im celebrity boxing crown sharp sharp. Portable wey don first beat Charles Okocha and Speed Darlington collect two belts,  dey boast […]

todayMay 2, 2026 27

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds