Celebrity boxing

2 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Area Scarra As Speed Darlington And Carter Efe Clash

Carter Efe and Speed Darlington don show demsef unto who get mouth odour pass for dia  Ring Independence Day fight press conference wey happen for Tuesday. Dis one sef hapun for Balmoral Convention Centre, Sheraton, Ikeja, Lagos, ahead of dia October 1 fight. Di matter get worse when Speed Darlington kick birthday cake wey dem bring for Carter Efe presentation, while Phyna and Nkechi Blessing sef exchange hot words. Pipo […]

todaySeptember 30, 2026 15

Sports

Portable Challenge Terry G Make Dem Fight Boxing

By: Esther Daniel Nigerian singer, Portable, don challenge veteran artiste Terry G to one celebrity boxing match, say di fight go help bring Terry G name back inside di spotlight. Portable talk dis one during interview for tv sit down tuk, wia e say e prefer to fight fellow entertainers instead of social media personalities like VeryDarkMan and Carter Efe. Di singer also claim say na im start celebrity boxing […]

todayJuly 20, 2026 51

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds