Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Army Chief, Lieutenant General Wahid Shaibu, don tell soldiers for 3 Division say make dem maintain discipline, professionalism, and dey committed as dem dey work to bring peace for Plateau State.
Shaibu deliver dis tuk when e visit di Division headquarters for Jos, meet senior officers, commission new offices and soldiers’ quarters, and address troops for parade ground.
E say, di military work for Plateau na serious mata, as di state dey face security wahala.
Written by: News Author
3 Division Nigerian Army Army Chief Nigeria Plateau State Security
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025