Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Arsenal title hope for Premier League don suffer big setback as dem throway two-goal lead and play 2-2 draw with bottom team Wolves on Wednesday night for Molineux.
Bukayo Saka score early goal and Piero Hincapie add another one for second half, make am be like say Mikel Arteta boys go extend dia lead for top of di table.
But Wolves no gree give up, as Hugo Bueno pull one back before late drama happen for stoppage time.
Written by: Ridwan Agbomeji
Arsenal blow two goal lead Arsenal title race setback
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026