foreign

Australia Tighten Gun Laws Afta Deadly Bondi Shootings

todayDecember 15, 2025 2

Background
share close

By: Rilwan Agbomeji

Australia don declare say dem go tighten gun laws afta one of di worst mass shootings in almost 30 years hit di country.

Father and son burst Hanukkah festival for Bondi Beach on Sunday, open fire wey kill 15 people including small pikin.

Crowd scatter scatter for Sydney beach, people dey run for dia life as bullets dey fly.

Among di dead na 10-year-old girl, one Holocaust survivor, and local rabbi, while 42 others dey hospital with gunshot and serious injury wahala.

 

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app